Talk pages project/Usability/Prototype

This page is a translated version of the page Talk pages project/Usability/Prototype and the translation is 98% complete.
Outdated translations are marked like this.

Welcome!

Mockup dey show de new design dem propose give desktop wikitext talk pages.
Mockup for fresh design give desktop wikitext talk pages.

Dis page get instructions give design changes dem test come wikitext talk pages. Dis design changes be part for de Talk pages project den effort so say talk pages go be easier give people dem go recognize den use.

Try de prototype

  1. Visit dis article talk page or dis user talk page for de special prototype wiki top.
  2. Find de discussion wey dem edit most recently.
  3. Find de discussion wey de most people dey participate for inside.
  4. Find de discussion plus de most comments.
  5. Scroll back go de discussion wey you identify for "Step 4" inside. Make you figure out how you go do de following:
    1. Post reply for de discussion inside.
    2. Edit de reply wey you post.
  6. Next, make you start discussion about fresh topic.
  7. ✅ Now nu you make ready so say you go share your feedback.

Design

Make you share your feedback

If you dey prefer, you fi send e-mail message instead:

talkpageconsultation wikimedia.org

We beg make you share your thoughts.

  1. Click here so say you go start fresh topic for de talk page top.
  2. Make you type Feedback: YOUR USERNAME
  3. Make you rep answers give dis questions. You fi rep am for your language inside.
    1. You use mobile device or laptop come test de prototype?
    2. What you find unexpected about de prototype?
    3. Wey steps for de "Try de Prototype" section inside you find difficult to complete?
    4. What you dey like about de prototype?
    5. What you dey wish be different about de prototype?
    6. (Optional) You fi imagine dis design no dey job for sum pages top? If you fi, we beg share links go dis pages? E go be helpful waa.
  4. Make you click de blue "Add topic" button.
  5. ✅ You fini! Thank you!